Oringo

Oringo

Bracket le

Eh

See this life oh

E no long oh

E too short oh

Make you live am well oh

Love somebody oh

Just the way you love yourself oh

And if you get money make you dey share dey go

Dey give dey go

Today na today ah

Inwegodi pounds yeah ah

And if you get the meat

Bring the fire make we dey burn the suya

Mama eh, mama eh, mama eh eh (2x)

K’anyi gbagba oringo

Hey yo oh koko

K’anyi gbagba oringo

Abegi oh iyo koko

Ula la la la ah (4x)

K’anyi gbagba oringo

Hey yo oh koko

K’anyi gbagba oringo

Abegi oh iyo koko

Ula la la la ah (4x)

Lets go

Ndi nmadu udo dili unu oh

Udo dili unu oh

Umu nne oh udo dili unu oh hey

Ha alaowerri gbobanum oringo eh

Gbagbanum oringo eh

Pitakwa gbagbanum oringo eh

Today na today ah

Inwegodi pounds yeah ah

And if you get the meat

Bring the fire make we dey burn the suya

Mama eh, mama eh, mama eh eh (2x)

K’anyi gbagba oringo

Hey yo oh koko

K’anyi gbagba oringo

Abegi oh iyo koko

Ula la la la ah (4x)

K’anyi gbagba oringo

Hey yo oh koko

K’anyi gbagba oringo

Abegi oh iyo koko

Ula la la la ah (4x)

Mmm, see this life oh

E to sweet oh

But e no long oh

Make you live am well oh

Otuonicha gbogbanum oringo eh

Gbagbanum oringo eh

Umu enugu gbagbanum oringo eh

Eh ye

Emeka offor gbagbanum oringo eh

Gbagbanum oringo eh

Mburu buru gbagbanum oringo eh

Eh eh ye

Ugonna gbagbanum oringo eh

Chai

Uda la la la, uda la la la, eh

K’anyi gbagba oringo

Hey yo oh koko

K’anyi gbagba oringo

Abegi oh iyo koko

Ula la la la ah (4x)

K’anyi gbagba oringo

Hey yo oh koko

K’anyi gbagba oringo

Abegi oh iyo koko

Ula la la la ah (4x)

Eh yeah