Released on May 16, 2009

Thumbnail

[Intro: Vast]

No time eh (Ai)

Na Bracket ile

Ape Planet, Dekumzy le

Peter and Paul, they don kolo eh

Na, na


[Verse 1: Vast]

No time eh

That's why I say make I yarn tori eh

The thing, the thing wey dey vex me eh

Na the same thing wey dey vex you eh

For this world, the good dey die

And for the bad, na dem dey survive

See I don try, make I ask God why

E come be like I dey waste my time


[Pre-Chorus: Vast]

Oya everybody make una dey jolly eh

Make una throw una hands in the air

If you wan do good, make you call God eh

Without Him, some people go scatter your brain


[Chorus: Vast]

Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Ah-ah)

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh (Ah-ah)

I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh


[Verse 2: Smash]

Na this thing dey make me kolo eh

Better thing, better thing no dey last eh

If you dey hear me, no doubt me eh

Believe me that na true 'tori eh

Walahi, everybody no time eh

See, our name na the Bracket ile

Before, we do dancehall Happy Day

But we don comot with Yori Yori eh


[Pre-Chorus: Smash]

I say everybody make una dey jolly eh

Make una throw una hands in the air

If you wan do good, make you call God eh

'Cause without Him, some people go blow off your brain (Ai)

[Chorus: Bracket & Rudeboy]

Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Ah-ah)

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh (Ah-ah)

I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Wey dey make me, eh)

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh eh

(Na this thing wey dey make me kolo eh)


[Verse 3: Rudeboy]

Chai!

Shey una dey see (Una dey see)

As Peter and Paul and Bracket, e dey don dey go

(Dey don dey go)

I remember when we do Igbedu, Last Nite, and they don kolo

Dem say, we no sabi sing eh

Some say na only dance we dey dance eh

We come bring back Bizzy Body eh

Temptation, they say na copy copy eh

Na copy copy eh

We go back again

We bring Do Me and Roll It, ile

With a good video, wetin remain eh?

[Chorus: Bracket, Rudeboy]

Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Chineke meh)

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh (Anwu ola m, eh-eh)

I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh

[Bridge: Vast, Smash]

Mmm mmm mmm

Iye, iye, iye, iye

Iye, iye, iye, iye

Iye, ahn, iye

Everybody, eh

Iye, iye, iye, iye

Iye, iye, iye, iye

Iye, ahn, iye (Mmm-mmm-mmm)

Omo no time eh (No time eh)

Better thing no dey last eh (No dey last eh)

No time eh

Better thing, better thing no dey last eh

Na Bracket ile

Peter and Paul dey don kolo eh (Don kolo eh)

Today na today

If e dey do you yori yori eh


[Pre-Chorus: Vast]

Oya everybody make una dey jolly eh

Make una throw una hands in the air

If you wan do good, make you call God eh

Without Him, some people dey take you dey play play


[Chorus: Bracket]

Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh

I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh (Kolo, kolo)

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh

Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh

I say na this thing dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, eh-eh

Na this thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh

This thing wey dey make me kolo eh, kolo eh, kolo eh