[Intro]

Ape Planet

Hmm hmm

Hmm

Bracket le

Brother Wale eh

Yeah yeah, brother Wale yeah reh

(Anything go wale eh)


[Verse 1]

I came back from Germany

I dey plan how to make a family

Chai, I know say I be celebrity

Sey I fit find pretty girls in one minute

But I'm so so sure, I need one baby

Wey look so pure, so entirely

When I open up my door

I see one sweety, when I ask her

"Do you, do you like me"

Then she says


[Chorus]

"I do, do, brother Walе

I go be your wife, anything go wale еh

I do, do, brother Wale

I go be your wife, anything go wale eh"


[Verse 2]

Okay, chai

This life we dey, mmm I no dey haste

Me I go check, the girl wey go be my sweety yeah

I no send o

If she's clean or she too fat o

'Cause I'm so so sure, I need one baby

Wey look so pure, so entirely

When I open up my door

I see one sweety, when I ask her

"Do you, do you like me"

Then she says


[Chorus]

"I do, do, brother Wale

I go be your wife, anything go wale eh

I do, do, brother Wale

I go be your wife, anything go wale eh"

Yeah yeah

Mmm mmm

Brother Wale

Yeah yeah

Brother Wale eh

Yeah yeah

Brother Wale yeah

Anything go wale eh


[Bridge]

If I ask you, you fit be my lover eh

If I ask you, you fit be my wife eh eh

Don't say no, don't say no

No no no

Chai, if I ask you, you fit come my house eh eh

So I go fit to show you my papa eh eh

Don't say no, don't say no

If I ask you baby make you just dey say


[Chorus]

"I do, do, brother Wale (brother Wale)

I go be your wife, anything go wale eh (brother Wale)

I do, do, brother Wale (brother Wale eh eh)

I go be your wife, anything go wale eh"

"I do, do, brother Wale

I go be your wife, anything go wale eh

I do, do, brother Wale

I go be your wife, anything go wale eh"

Ooh yeah (anything go wale eh)

Yeah yeah (anything go wale eh)

Ooh yeah yeah (any, anything go wale eh)

Chineke meh eh (any, anything go wale eh)


[Outro]

(Anything go wale eh)

(Anything go wale eh)

It's all about choice yo

(Any, anything go wale eh)

(Any. anything go wale eh)

Mmm mmm