Piom Piom Piom

By Boyyblink

On P. Mode

Released on April 14, 2023

Thumbnail

HOOK/INTRO:

Wow Gzik on the beat

From house to house, she no dey tire

Up and down she too like suffer

She go book okada

Go meet emeka

From meeting emeka

Go meet osas

SUB CHORUS:

Everyday and night say na different story

Na me go dey work she go take all the glory oh oweh

This kind girl, this kind girl wey me i never see o oweh

Until one day my friend say make me i come see o

CHORUS:

Say the girl too dey waka (Piom Piom Piom)

The girl too dey waka (Piom Piom Piom)

The girl too dey sanga (Piom Piom Piom)

The girl too dey sanga (Piom Piom Piom)

I go tеll her mama

I go tell her papa

Tеll her brother

I go tell her sister

I go tell her aunty

I go tell her uncle

Tell everybody say the girl to dey waka ehe

VERSE 1:

Nobody want to understand me

If i talk dem go say i too dey talk

Nobody want to understand me

Na every time she dey kurukere waka

She dey kurukere waka eh, eh

From house to house she no dey tire

Up and down she too like suffer

She go book okada

Go meet Emeka

From meeting Emeka

Go meet Osas

This kind girl

She no dey shame

She too like waka

From place to place

All my guys

Dem don dey notice

But no P, make she just dey play

SUB CHORUS:

Everyday and night say na different story

Na me go dey work she go take all the glory oh oweh

This kind girl, this kind girl wey me i never see o oweh

Until one day my friend say make me i come see o

CHORUS:

Say the girl too dey waka (Piom Piom Piom)

The girl too dey waka (Piom Piom Piom)

The girl too dey sanga (Piom Piom Piom)

The girl too dey sanga (Piom Piom Piom)

I go tell her mama

I go tell her papa

Tell her brother

I go tell her sister

I go tell her aunty

I go tell her uncle

Tell everybody say the girl to dey waka ehe

HOOK/OUTRO:

From house to house she no dey tire

Up and down she too like suffer

She go book okada

Go meet Emeka

From meeting Emeka

Go meet Osas

This kind girl

She no dey shame

She too like waka

From place to place

All my guys

Dem don dey notice

But no P, make she just dey play

Wow Gzik on the beat