Today

By Bouff

On BADBOI

Released on January 24, 2025

Thumbnail

I remember way bacc in di school days

When dem man ah chat mi name

Tell dem say one day I go mek it, one day I go mek it big

They looked at mi like di boy don craze

Mi confidence made mi look insane

But I thank mi God, look at mi today

Everyday everyday day na holiday

Now di Mandem call & dey hit mi phone

Come dey checc on me, come dey show fake love

E no stress me, e no pain mi

I just wish say una go believe in me

Now di Gyaldem call & dey hit mi line

Hello Big Bouff, you been on mi mind

E no stress me, e no pain mi

I just wish say una go believe in mi cuz

No be today, no be today

Wey di boy don cast, omo di boy don blow

Omo Olorun Sho Gbo, Oshe Oshe

Pop one Pop two, Champagne Champagne

No be today, no be today

Wey di boy don cast, omo di boy don blow

Now everythin' wey I drop, Anthem Anthem

When I walk inna di club, got mi shootas on deck

I drop first song in 2020

If not for CJ, where would I be

I remember when dem niggas no dey notice me

I no wan fake, dey wan blacc ball mi

Omo why you come dey block mi blessings please

All I needed was a chance to be heard & seen

I get Gbedu for this laptop & usb

Dey no wan feel di Jigga but

Now di Mandem call & dey hit mi phone

Come dey checc on me, come dey show fake love

E no stress me, e no pain me