Alright

By BenzBoi

Released on November 24, 2020

Thumbnail

Intro

You gotta hustle meh

You gotta get up before everybody else

And go to bed after each others right

If you sleep for eight hours

You never be rich in this country

Verse 1

First things first

We suppose put God first

Buh Street boys sef dem deg vex

Buh you wouldn't know

Co's dey got 20 on them chest

2 secs most of my guys dey ball

E come b like benzboi no fit pick the call

And No be mouth na bcos i get fear of God

And some kind things wey i no fit talk

Buh ayyy

As E Don b E Don b

Make I talk make I Yan

Make I get Peace

Buh don't u don't have to fuck with wwe

Co's When E set

Omo U sef go kw WE

Co's am in the mood today

Am Pulling back cos u nigga ain't dat cool today

Am Calculating profit like am getting daily pay

Hold you down so u fit find a proper pay

Meh Am doing this no fit think am twice

Coz I kw the hustle go soon make all things Right

I be Living living I be living wild

We dey live it oh e dey wrong our right

Coz

Street wey I dey E no friendly jooor

Na Many boys wey dey drop fit to link me up

Omo eh dey fit to end me joor

So I gas kontrol

Before they put me off

Chrous

They tryna put me down ( they tryna)

Am never giving up. (Am never)

Las las we go dey alright

Las las

We go dey alright

They tryna put me down ( they tryna)

Am never giving up. (Am never)

Las las we go dey alright

Las las

We go dey alright

Verse 2

I got God

I can't panic

New life new hope and no manic

Ain't go slow

Like who dey for lag traffic

And let it sink in u

Like Titanic

Let it

Let it

Let it b told

That we falling

And We gat nobody to hold

Streetwise you suppose know the code

Na why we 247 on the road

Tryna get that paper

Tryna get that chills

Doing 9 to 5ing

Just to pay that bill

Omo e get as e be

Na why we all night praying

Steady on our knees

Oh lord

Really wanna pull out in a benz

Ëh God

Gimme one take tory lanez

Oh lord

Mama no suppose pay the rent

Buh how e Wan b when everywhere still dey red

Chorus

They tryna put me down ( they tryna)

Am never giving up. (Am never)

Las las we go dey alright

Las las

We go dey alright

They tryna put me down ( they tryna)

Am never giving up. (Am never)

Las las we go dey alright

Las las

We go dey alright

Tryna keep your head up

Focus

Never give up

Las las we go dey alright

Las las

They tryna put me down ( they tryna)

Am never giving up. (Am never)

Las las we go dey alright

Las las

We go dey alright

Yeee young boy

Just need to work hard

Put in work

Las las we all go win

Las las we go dey alright

Las las

We go dey alright

BenzBoi

Itz WeNation Gang Boyyyyy