Released on August 26, 2019

Thumbnail

[Intro]

Timz in the building

Young Fela oh yeah

Ozedikus wannem

Wetin be

If I start to talk many people wey no see me waiting by the door

Other girls wey dey use iPhone 6 when I be dey use Nokia torch


[Verse 1]

Baby come clean to me like a Yankee sea

Make I seal things wey dem no see

All the people wey dey tell you make you no listen

Baby girl I no dey gbadun all these things

Baby she say she no go love me easy

She wan do me plenty strong things

She wan do me plenty strong things see

See the baby wey I give my love to

She don use me play Nintendo

She don give me Pick 2

Oh my girl you don't know

Cause of you I don go broke

Nitorie ni mo tun she fo kolo

Olo olo olo olo

Yo yo yo


[Chorus]

Folashade Folakemi

Sho ma fife ke mi

Wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh

Folashade Folafunmi baby oh

Sho ma fayo funmi

Sho ma fife wa mi ri


[Post-Chorus]

Ah omo yen dun gan

Oh well I got that figure yea

Oh when I see ya

Oh my head dey scatter yo yo

Oh when I see ya

Oh baby girl l di ya ya ya

Oh when I see ya do do do do


[Verse 2]

Come through

Come thru baby girl come thru

I be the coke in your fantasy wey you see through

Oh ma I get the addict o

I know the boy like say I be Samuel Etto

Carry your love for hand like I be handle

Oh Baby girl no put me for ambush

Oh My girl girl girl girl girl

The matter long

The matter plenty

Olomi wa je a

I wanna put you in a Bentley

See I wanna cruise you in a Bentley

The matter long

The matter plenty

Olomi wa let me show you some something

Omo Ikorodu now in a Bentley

I wanna cruise you in a Bentley


[Chorus]

Folashade Folakemi

Sho ma fife ke mi

Wa sho ma fife kemi yeh yeh yeh yeh

Folashade Folafunmi baby oh

Sho ma fayo funmi

Sho ma fife wa mi ri


[Post-Chorus]

Ah omo yen dun gan

Oh well I got that figure yea

Oh when I see ya

Oh my head dey scatter yo yo

Oh when I see ya

Oh baby girl l di ya ya ya

Oh when I see ya do do do do


[Outro]

O shock wan bakan duro Na oh ye

Ozedikus wannem