Released on November 1, 2019

Thumbnail

(Alpha)

Yeah yeah

I go carry your matter come outside

No dey do me four one nine

My battery don die, I don dey call your line oh

E don dey resemble four one nine

Ehhh

Omoge kilonshele gan gan gan oh

All this PDA around me, me sef I for like love

See as this your matter na wetin I dey on top

All I wanna do is show you love, show you love

All that I wanted was to give you all you need

I go carry your matter come outside

All that I wanted was to give you all you need

I keep coming back for the body

Keep coming back for the body

Cos I’m in love, I can’t keep it on a low

Can’t keep it on a low

I’m in love, I can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh

Can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh

Can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh

Oh oh oh yeah

Na the body be the koko

She say what’s love, na the pipe be the koko

She say what’s love, na the body be the koko

She say what’s love

(MI Abaga)

Yo Alpha add me likkle bass

When you in the room girl, things ah lituate

I love it when you dance baby, and wiggle waist

I fit to face your papa ask him if he’s free from six to eight today

So we can just relate

Cos shebi we go soon relate

Alpha bet me say I no fit spell it out like alphabet

I said Alpha but give me an alpha beat

And I’ll forget my pride and tell her how perfect she is

Pretty like Alpha beach

Where the water touch the land

It’s real beauty, no counterfeit

Wanna tickle her toes like say I been dey count her feet

And these niggas they can’t compete

They can’t ah fit to answer fifty questionnaires about the ways you special dear It’s getting clear

Like left and right leg of the same shoe, we are meant to pair

And life is looking like a thing that we are meant to share

No dey fear to enter baby, nobody can interfere

I wanna hug you tight and keep you warm like winter wear

So give me your number girl, before your friends appear

Yeah

(Alpha)

All that I wanted was to give you all you need

I go carry your matter come outside

All that I wanted was to give you all you need

I keep coming back for the body

Keep coming back for the body

Cos I’m in love

This your love dey do me one kind

One kind, one kind

Cos I dey feel like say you price my heart but you no wan buy

Omoge why you chop my eye

I’m finna take back my love

If I’m not who you want

Girl you got me messed up

I go comot monkey hand for pot

Before I end up on life support oh

All this for what

Shebi na because

All that I wanted was to give you all you need

I go carry your matter come outside

All that I wanted was to give you all you need

I keep coming back for the body

Keep coming back for the body

Cos I’m in love, I can’t keep it on a low

Can’t keep it on a low

I’m in love, I can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh

Can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh

Can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh oh

Can’t keep it on a low

Can’t keep it on a low oh oh oh

Can’t keep it on a low

I can’t keep it on a low oh oh oh

(KemiSmallzz)

Like James Bond, he approaches his mate with a pickup line buried in sexual innuendo. How do you take your coffee? One hump or two?

I mean, I want to hump you

Not every female responds to his advances

But when a match does happen, it’s magical