Released on November 26, 2021

Thumbnail

[Chorus: Ogranya]

It’s Alright If The Tears Come From You

But Na Fight If I Grumble

Nsogbu

And As You Like

You Make All These Rules

But If I Try Am

Na Trouble


[Verse 1: Alpha Ojini]

My Mom Passed And My Dad Told Me My Son see

I Need You To Chin-up

Be Strong Like Concrete

If E Too Choke

Close Your Eyes And Count To Three

But Make Water No Comot For Your Eye

Na Man You Be

Some Nights I Go Notice Say Popsy Eye Dey Red

He’d Make Up An Excuse And Send Me Back To Bed

My Aunties And My Sis For Perform Miracle If Tears Could Raise The Dead

Popsy Voice Still Dеy Ring For My Head

So I Walked Around For Months

Burying My Tears Deep

I’d See Hеr Face In My Dreams

I Couldn’t Dare Sleep

Bare Feet

Walking In Her Room To Tell Her Good Morning

Her Empty Bed Was Where Me And My Worst Fears Meet

We Been Dey Waka Come Back From Church That Day

When She Slumped

My Faith In God Is Still In Bad Shape

Fast

Pray

Nothing, I Started To Blame Myself

Maybe My Sins Were Making God Inflict This Pain I Felt

Like Play I Carried The Guilt In My Heart For Many Years

Be Like Olopa Wey Bury Evidence

And Na Fuck Up If You See Tears For My Face

G

I Play Bakassi To My Pain’s Derico

Odeshi

Odeshi


[Chorus: Ogranya]

It’s Alright If The Tears Come From You

But Na Fight If I Grumble

Nsogbu

And As You Like

You Make All These Rules

But If I Try Am

Na Trouble


[Post-Chorus]

Wetin You Want

Wetin You Want

Wetin You Want Make I Do

Wetin You Want

Wetin You Want

What Do You Want From Me

Wetin You Want

Wetin You Want

Wetin You Want Make I Do

Wetin You Want

Wetin You Want

What Do You Want From Me


[Verse 2: Alpha Ojini]

My Dad Text Me How Are You Coping

Well That Depends

I Say I’m Good

But I’m Running Out Of Lies To Tell

I Was Neck Deep In Depression

Never Asked For Help

On Some Out Of Body Shit

I Was Beside Myself

Binge Eating Was My Drug

Didn’t Care About My Health

Just Thinking How The Best Thing About Life As It Ends

In This Country Where You Never Know How Much Time Is Left

And Politics Is A Game Of Simon Says

In Buhari’s Nigeria

You Better Hide Your Wealth

Hustle But Make Sure Police Doesn’t See You Drive The Benz

Only Thing Devil Gives For Free Is A Ride To Hell

Convos With My Bro Only Time I Came Out My Shell Cos

On Top All This Matter I Still Chop Breakfast

The Breakup Or The Reason I No Know Which One Pain Pass

But Still Na Fuck Up If You See Tears For My Face G

Bakassi Boy To My Pain’s Derico

Odeshi

Odeshi


[Post-Chorus]

Wetin You Want

Wetin You Want

Wetin You Want Make I Do

Wetin You Want

Wetin You Want

What Do You Want From Me

Wetin You Want

Wetin You Want

Wetin You Want Make I Do

Wetin You Want

Wetin You Want

What Do You Want From Me

Either Way

I Go Still Commit