[Intro]
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
[Verse 1]
No make us get meeting
'Cause we go run scatter everything
Broken bottles like 10 pieces
E no dey photogenic
If you jonze na priority
That your face dem go blemish it
Bad ’til eternity (Iron)
Gbedu sick I need medicine
As I dey find my way o
At the same time I dey my lane
For the trenches na fire dey
Wey juju jam ogbanje o
No bе by say you be ọmọ aye o
All of us go still kpai one day o
You go liе down below six feet
And your chapter e don finish
[Bridge]
If you don′t know about me
Make you find out
I be the prodigy no denial
Too many enemies for my far right, oh
But 'til eternity I'm on fire
[Verse 2]
I′m sick with da flow who’s iller?
You're a vagabond
If you think otherwise double copy that
Black Mercedes AMG seats
One Caucasian, two Lebanese, that one na least
I never miss my bench press
Tell them make create space
Coming with a great pace
Ọmọ you go break waist
Feel am for your prostate
Hope you get the message
You gon need a safe place
It′s crazy how they think
After all this while I′m gon fall off
Really I never take a break
Matter we dey perpetrate
You go fear the escapade
Doings e go escalate
Bullet e go penetrate
Make you no dey vibrate
'Cause I get men wey go wele you
Them available
And the P no dey cost
Types and variables, hmm
I no dey joke, this one no be Sabinus