CATALYST

By 6uff

On IRON ORE

Released on March 18, 2026

Thumbnail

[Intro: Ajebo Hustlers, 6uff]

Kpos!

Iron

Yo, make way bad boys coming through

Clear road

(No be lie)

Oh boy cocas wan kill person

Naso


[Verse 1: 6uff]

Roll make you light am

Puff make you pass am

One sweet banny must to involve, it's very vital

Leave talk, men dey for action, this no be podcast

We dey blast like Contra, I swear you go tap out


[Chorus: 6uff]

E dey my body sure for me

I secure for me sanctuary

All these cash and these gold on me

We dey flex no be salary o

'Cause normally, normally (Iron), origo no be counterfeit

I dey burn all the calories (Clear road), dеm dey call me the catalyst o


[Verse 2: Knowledge]

Kpos!

Normally I dеy buga for the matthias, 'cause na still me dey make all the bannies blush (Hm)

Then say wetin I dey crush, but tell the kele with big ikebe say na norsh (Obnoxious)

I dey OBS her kurukere waka, make she lap my ama, abeg make we toss (Wetin you dey talk?)

Two seconds no be much, no be choice, ọmọ this one no be story for the gods

Abi I don yarn you, no dey tell me sorry if I dey cough when I dey kpopo-di-kpo

I dey muzz, you dey yarn me gbogbo-ti-gbo

E nor suppose be so, abeg carry your own dey go

Bro just last week, I took a break

But right now I don dey find food like who dey H

Vanity upon vanity dey make dem too dey rake

I set the pace, ọmọ I no come here to look face (Aboy)

[Chorus: 6uff, Piego]

E dey my body sure for me

I secure for me sanctuary

All these cash and these gold on me

We dey flex no be salary o

'Cause normally, normally, origo no be counterfeit (Ooh)

I dey burn all the calories, dem dey call me the catalyst o (Ye-eh)


[Verse 3: Piego]

I love your juice bag, I love your blom-blom

I love the way your body moving inside bongo

Tope too bad and she from Ondo

Dey shark her well, I dey drink her like tombo

Money, I gat it, gat it

Yansh, she gat it gat it

Every other night we dey pati-pati-pati

Kpo, she gat it, gat it

Molly, she gat it, gat it

Every other highness they want, she gat it, gat it

Kpo no dey high me again, so na her body wey dey help me dey carry the pain

Igbo no dey high me again and I dey wait for the high and e don dey delay


[Outro: Piego]

Money, I gat it, gat it

Yansh, she gat it gat it (Sure, sure, sure)

Every other night we dey pati-pati-pati (Ooh)

Kpo, she gat it, gat it

Molly, she gat it, gat it