Problem

By 6izzy Black

Released on March 1, 2020

Thumbnail

Na this thing the make me the make mistake again man

Crazy

CHORUS (oxo)

You wan sit down n'ele le anya ka olodo sef

(opor por por)

Anyi chuta nkea we build am we still jolly

(okay)

Anyi na agba gba n'eche che ka obu Van Der Sar

(opor por por)

Country hard no be maka who get money

(money money)

VERSE 1 (Peezee)

We dey carry go we no dey carry come

We dey spend dough when we catch fun

We dey pop money like fountain

We be King Kong for the kingdom

Dem dey go low when we sing song

We dey play girls like ping pong

We dey soh soh we dey doh doh

We dey jungudu jungudu

Gbefun

CHORUS

You wan sit down n'ele le anya ka olodo sef

(opor por por)

Anyi chuta nkea we build am we still jolly

(okay)

Anyi na agba gba n'eche che ka obu Van Der Sar

(opor por por)

Country hard no be maka who get money

Verse 2 (6izzy Black)

Enwerom oge

Chobam n'ime ogbe

Life we dey live

Money is involved

Oluwa gat our back

Who dey yarn bereke

Who dey yarn repete

Who dey

Who dey

Who dey hmmm hmmm hmmm

Who dey

If you yarn anyhow

You go see anyhow you go hear anyhow

(You go hear anyhow)

If you talk anyhow

You go see anyhow you go hear anyhow

(You go hear anyhow)

CHORUS 2X