MOVE

By 5Sley

Released on December 12, 2020

Thumbnail

Okay(Okay)

Sley, you dey? I dey

Howfa

Ah, they want to change it

Okay, ah ah

They want to change my life

They want to kill my vibe

I no go gree cause i must make am

(x2)

Them no fit change my mind (x2)

Move move move We move (x4)

As we dey come na so we dey go

I’m running late for the show, I know

I uber the thing na we dey for road

And una know say I n get moto

So I’m steady walking, what are you talking?

Nobody cares bout the p that you’re running

Nobody cares bout the bitches you’re fucking

We gon be ballin, causе we be poppin

Ballin in cars, runnin from sars

Hittin the gas, seein thе stars

Fallin in love, feelin the scars

Pockets are empty but I’m droppin bars

Hop on a spaceship and pull up on Mars

Omo dem go think say na jazz

Keep it lowkey so you no go cast

But you gotta look out for your mans

Steady be makin your plans no dey listen to their yans

All of their talk na bants

They want to change my life

They want to kill my vibe

I no go gree cause i must make am

(x2)

Them no fit change my mind (x2)

Move move move We move (x4)

What are you doing? (keepin it movin) You know the rest

I’m just tryna be the next up, I ain't tryna be the best

Bro talk to your mans, Put him in check

Tell that nigga watch his step, Step on me I body check

Comot for here, Shey you no dey hear? I don start to dey vex

(Ah) They want to change my life (Ah) They want to change it

(Ok) They want to kill my vibe (Ah) I no go gree cause

(Aye) Them no fit change my mind

Move, move, move, We move (x4)

(They want to change it) Ah, I go change am for them

(They want to change it) I say I go change am for them

(They want to change it) Ah, I go change am for them