Warriors

By 2Baba

On Warriors

Released on February 28, 2020

Thumbnail

[Intro]

Uh uh

Yeah, ye!

Uh uh


[Verse 1]

E don tay wey men don dey for here

Young boys just been doing big things

Dem go think say men go fear

But walahi, we stand gidigba

We get one love for here

That's why we be warrior

We be bloody survivals

No confuse the thing, I no claim senior for here

I just wan talk am how e be

I just wan clear the air

Because e plenty for the place, I no enter anybody space

But in the background, you know as you grow, bad belle must to show

Thеy must to show


[Chorus]

So right now

They want to see me fail

So I guess I will fail thеm

They want to see me fail

So I guess I will fail them

I will fail them, big time


[Verse 2]

Nowadays shey you see (Things are different from before)

Things dey move speedily (Jungle don mature)

Whatever will be will be (For sure)

You go move, you go groove, you go hammer if your level pure

I think of everything, I think about the days

When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high-ray

But na story e be today, and that time we dey dey chase

We been dey chase wetin we be no know

As we start to grow we start to understand say, say

You can not mix oil with water

You should not add fire to any butter

Some would envy, dem go envy you to your grave


[Chorus]

So right now

They want to see me fail

So I guess I will fail them

They want to see me fail

So I guess I will fail them

I will fail them, big time