KUKU GOOGLE AM

By 2Baba

Released on October 25, 2024

Thumbnail

[Intro]

Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj

If na shaking, Cardi B yansh shake pass


[Refrain]

The most expensive thing is steady spending, time

Argument o, argument o, time


[Chorus]

You no believe me, I no believe you

No need to argue, my guy kuku Google am

Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)

Kuku Google am, my guy kuku Google am (Argument o, argument o)

Kuku Google am, ah


[Verse 1]

Omo Big Wiz money plenty, tah!, na Davido pass

Na lie their money too short, na Burna money tall pass

No, na 2Baba he don tey na him money long pass, ah

Na Don Jazzy, na him money large pass, ah

Una funny gan, una funny pass Bovi

No na AY, no na I Go Die, no na Acapella, no na I Go Save

Efe Warri boy, dem dey try but na Alibaba get Basket mouth pass


[Chorus]

You no believe me (Eehn), I no believe you

No need to argue, my guy kuku Google am

Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)

Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)

Kuku Google am


[Refrain]

The most expensive thing is steady spending, omo time


[Verse 2]

Like say you dey here before you know, no time

Start one hustle and that hustle no dey pay, feel free to flip both side ball and start to Busta Rhymes

No be crime to do different thing depending on where your mind dey

You fit go straight or you Hush and you go crooked way

But know know say na thief dem catch be ole

And anyway you must to put in the work either way


[Chorus]

You no believe me(Eehn), I no believe you

No need to argue, my guy kuku Google am

Kuku Google am, my guy kuku Google am (Argument o, argument o)

Kuku Google am, kuku Google am, (Argument o, argument o)

Kuku Google am, ah


[Verse 3]

See I'm a big boy now, done lot of big things for sure

Life has taught me many lessons and its still teaching me more

Like Zino, ordinary things don't move me more, and it is wise that I'm not by force enter every open door

Plus e get as e be to diss Nkechi in front of Blessing

Some of these things them no suppose to tell person

Like life, everybody know say football hard o, so if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo


[Chorus]

You no believe me, I no believe you

No need to argue, my guy kuku Google am

Kuku Google am, kuku Google am (Argument o, argument o)

My guy kuku Google am, kuku Google am, (Argument o, argument o)

Kuku Google am


[Outro]

(Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj)

(If na shaking, Cardi B yansh shake pass)

Argument o, argument o

(Beyoncé fine but for yansh na Nicki Minaj)

(If na shaking, Cardi B yansh shake pass)

Duktor