[Intro]
Yo, yo
Yo, yo
Yo! Hahahaha!
[Chorus: 2Baba]
Catch the vibe and get the feelin' (Remember this one, okay now, hehe)
Tell your man that you are willin' (Yes o)
What I have is what I'm givin' (Ai, ai, ai)
I'm really gon' try, ah-ah-ay
To keep the love on li-i-i-ine
[Verse 1: 2Baba]
Chai! Chai! Chai! As I dey waka dey go
Wetin na the plan? Na a funky show
After the show, na the party o
The party go happen for my end, eh
Even if you no be my friend, eh
Come and parlay with my friends, eh
Chika la gogu lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But the shayo go dey blow, e go dey blow dey go
So police protection essential o
Police protection go plenty, eh
Wey even if you ready, you go smoke igbo
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start to kolo
Start to be feeling like a monkey, eh
Chai, chai, chai, like a donkey, eh
Jump and touch the ceiling, eh
Help me to sing and be singing, eh, ayy
I go spray una my money, eh
I go spray till the end of the party, eh
But this kind party, e go gbedu dey go
You no go know say sun don dey show
This kind party no dey end o
This kind party they gats to pursue you o
Hey!
[Chorus: 2Baba]
Catch the vibe and get the feelin'
Tell your man that you are willin'
What I have is what I'm givin'
I'm really gon' try, ah-ah-ay
To keep the love on li-i-i-ine
[Verse 2: Dammy Krane]
Gbagaun, gbagaun, bring me down
Na you dey make me dey sing sing well
Liga ligali o, Dammy Krane
Oun toh ba wu won ni kan so
Dey play, dey faaji, dey shayo dey go
This kind party no need sponsor o
Whine 'pon it, sit down 'pon it
Shey you don jazz me like methacholines
Ah, ko le re body o
This kind dance dey dull for body o
Emi o ki'n paracetamol
If you don tire, you spray acetamol
A du mole, ko ru mo gaa
All I want for my birthday is a big booty girl
I don get myself a partner
And I'm doing what I wanna
[Chorus: 2Baba]
Catch the vibe and get the feelin'
Tell your man that you are willin'
What I have is what I'm givin' (Ooh)
I'm really gon' try, ah-ah-ay
To keep the love on li-i-i-ine
[Verse 3: Rocksteady]
See me now
Wey the people gonna run with a Hypertek drone
Until longer day
Make I see you party hard, party hard
Till the early momo, early mormo
Eyin osho mo, oya, esho mo lo, sho mo lo
Jo fun mi, jo fun mi
Jo fun mi well o, well o
Roll your waistline, roll your waistline
Roll that booty, girl, girl
See groove, see groove
See as e dey jello, jello
When I see people dey happy
Na so my body go dey well o, well o
Na so my body go dey well
[Chorus: 2Baba]
Catch the vibe and get the feelin' (Oh yeah)
Tell your man that you are willin'
What I have is what I'm givin' (I say I'm really, really, really gon' try)
I'm really gon' try, ah-ah-ay (I'm really, really, really gon' try)
To keep the love on li-i-i-ine (I say I'm really, really, really gon' try)
Catch the vibe and get the feelin' (Catch the vibe and get the feelin')
Tell your man that you are willin' (Get the feelin', tell your man that you are willin')
What I have is what I'm givin' (What I have is what I'm givin')
I'm really gon' try, ah-ah-ay (I'm really gon' try, I'm really gon' try)
To keep the love on li-i-i-ine (Na so)
[Outro]
Just catch the vibe, get the feelin'
Thank you very much, enjoy yourself, you're welcome, you're welcome