Keep on Rocking

By 2Baba

On Face 2 Face

Released on May 15, 2004

Thumbnail

[Intro: 2Baba]

(Y'all) Mm-mm, mm-hm

(Y’all) Hehe

Y'all (Y'all), y’all

(Y'all) Hehe, yeah

Yes o! (Y'all)

Nothing dey happen! (Nothing dey happen)

Catch the vibe, get the feelin' (Get the feelin')

Yes o! (Yes o!)

Ehn! Ehn!


[Chorus: 2Baba]

Catch the vibe and get the feelin'

Tell your man that you are willin'

What I have is what I'm givin’

I’m really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine

Catch the vibe and get the feelin’

(Keep on rockin', baby)

Tell your man that you are willin'

(Keep on rockin', darlin’)

What I have is what I'm givin'

(Keep on rockin', baby)

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine


[Verse 1: 2Baba]

Chai! As I dey waka dey go

Wetin I dey plan? Na a funky show

After the show, na the party o

The party go happen for my end o

Even if you no be my friend o

Come and parlay with my friends o

Chika la gogu lepassa yo

So they point and kill, you go carry dey go

But the shayo go dey blow, go dey blow dey go

So police protection essential o

Police protection go plenty o

Wey even if you ready, you go smoke igbo

You go start to dey show yourself o

Come to the center and start to kolo

Start to be feeling like a monkey o

Hey, chai, chai, like a donkey o

Jump and touch the ceiling o

Help me to sing and be singing o

I go spray una my money o

I go spray till the end of the party o

But this kind party, e go gbedu dey go

You no go know say sun don dey show

This kind party no dey end o

This kind party they must to pursue you o

Hey!


[Chorus: 2Baba]

Catch the vibe and get the feelin'

Tell your man that you are willin'

What I have is what I'm givin'

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine

Catch the vibe and get the feelin'

(Keep on rockin', baby)

Tell your man that you are willin'

(Keep on rockin', darlin')

What I have is what I'm givin'

(Keep on rockin', baby)

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine

[Verse 2: AJ Natives, HI-Idibia]

Okay, as we plan before

Na im we comot from gipsy o

HI (Ehn?), check your time o

The party dey start by ten on the dot o

You no fit afford to be late, ye

Na we suppose to arrange the place o

"AJ, na true talk na you dey talk o

I check my time for the thing, get e faulty o"

Make you see as the thing dey delay o

You go think say na eight, e be dey knack o

Oya, enter moto, make we start to go

Before 2Face start dey bore me o

But, wait, first, take the phone, make you call am o

Make I call am, tell am, say we dey come o

Make e no be like say we don lost o

2Baba, no lele, he go sing the show

But the hoda be plenty for road o

Hey, which kind yawa be this e o

Thank God, we don reach the party o

Just in time, which you tell us, dem start the show

All the boys be the dem, dey flex o

I leke leke dey play for the kwan di yo

Oya, pass me the bottle and suck the yaro

Make I start to dey kpef o

Kpef and kpef till the end o

Kolo, kpef, me sef, I go kpef e o


[Chorus: 2Baba]

Catch the vibe and get the feelin'

Tell your man that you are willin'

What I have is what I'm givin'

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine

Catch the vibe and get the feelin'

(Keep on rockin', baby)

Tell your man that you are willin'

(Keep on rockin', darlin')

What I have is what I'm givin'

(Keep on rockin', baby)

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine


[Bridge: 2Baba]

See, it is allowed to get naughty in this plantation

Tonight, yeah

It is allowed to get naughty in this plantation

Tonight, but you got

You got to do your God some glory

Try to come without a gun

Do your God some glory

Try to come without a gun

Get yourself a partner

Do just what you wanna

And do your God some glory

Try to come without a gun

Alright, uhn

Catch the vibe and get the feelin', eh

Tell your man that you are willin', ooh


[Chorus: 2Baba]

Catch the vibe and get the feelin'

Tell your man that you are willin'

What I have is what I'm givin'

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine

Catch the vibe and get the feelin'

(Keep on rockin', baby)

Tell your man that you are willin'

(Keep on rockin', darlin')

What I have is what I'm givin'

(Keep on rockin', baby)

I'm really gon' try, ah-ah-ay

To keep the love on li-i-i-ine


[Outro]

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)

(Y'all)