[Intro]
Eh, tua
Aye, tuale
Hey, tuale, ye
I love you (Eh), I love you (Tua)
Thank you, thank you
Hey, I love you (Hey)
Woah, thank you, thank you, thank you
Merci beaucoup
Obrigado, gracias, dan keso
Med ase, asante sana
Ngatenga, siyabonga
I love you, thank you
[Verse 1]
Play it loud on your stereo
To the people on the stereo
Make the people forget o
Make dem dance like say no tomorrow (Hey!)
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
‘Cause I know you know say this na live show
For sure, e no be eeny, meeny, miny, mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro, nothing like gidigbo
This jam that you feeling, e no be beans o
'Cause wetin wan shele go change the things o
Hey, abi no be change you dey want?
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern
Sing!
[Chorus]
Ihe neme ebelebe nya (Hey)
Something want to happen o
And it's something I cannot tell you o
'Cause this something is very very heavy o
Ihe neme ebelebe nya (Ebelebe nya ro)
If there's something you want to show
Make sure like W4, you got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi eh (Eh-eh-eh-eh)
Make sure that you ready eh (Eh-eh-eh)
Make you no miss this something eh
No time for story eh (No time)
Sugar na jedi eh (No time)
Make sure that you ready eh
Make you no miss this something eh
[Pre-Verse]
Hey, sakpolokpo, ha!
Marica sirica, ericha! Ha-ha (Mm, mm)
Hey, spiritual!
[Verse 2]
Them never see anything
Them never know wetin want hit them
Them never know what wetin wan touch them
Wan do them, wan follow them
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
‘Cause I know you know say this na live show
For sure, e no be eeny, meeny, miny, mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro, nothing like gidigbo
This jam that you feeling, e no be beans o
'Cause wetin wan shele go change the things o
[Chorus]
Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen o
And it's something I cannot tell you o (Ebelebe nya)
'Cause this something is very very heavy o (Ebelebe nya ro)
Ihe neme ebelebe nya
If there's something you want to show (Hey, ebelebe nya)
Make sure like W4, you got the control (Hey, ebelebe nya)
No time for story oh (Hey)
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss this something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh (Hey, hey, hey, hey)
Make you no miss this something eh (Hey, hey, hey)
[Bridge]
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro, oh-oooooooooooooooooh (Hey!)
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro, oh-oh-oh-oh-oh
Hoo-hoo, hoo-hoo
Hee-hee, oh-oh
[Chorus]
Ihe neme ebelebe nya (Hee-hee)
Something want to happen o (Hee-hee)
And it's something I cannot tell you o (Hee-hee)
'Cause this something is very very heavy o (Hee-hee)
Ihe neme ebelebe nya
If there's something you want to show (Hey, ebelebe nya)
Make sure like W4, you got the control (Hey)
No time for story oh (Nwanne, nwanne)
No time for story eh (Igaraga)
Sugar na jedi eh (Nwanne)
Make sure that you ready eh
Make you no miss this something eh
No time for story eh (Igaraga)
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh (Ebelebe nya, hey, hey, hey, hey)
Make you no miss this something eh (Hey, hey, hey, ebelebe)