Released on June 20, 2017

Thumbnail

[Intro]

Life has been tough, we come to get the small food they are sharing. sometimes, the food has flies in it. People keep pushing us when we are in the queue. The mosquitoes bite us in the night, I just want to go home, but those people dem burn our house


[Hook/Chorus]

Touch a life today

Touch a life today

Try to touch a life today

Touch a life today

Touch a life today

Try to touch a life today


[Verse 1]

Throughout for history

Them dey talk am say no man is an island (them dey talk am)

For history

Them say one tree cannever make a forest (them dey talk am)

As E come be so

Wetin you get to show?

Wetin you get to say?

Wetin you go do for the matter?

Hold my hand

I’ll hold your hand

We go dey stronger

Do something for another man

Bring out the laughter

All we need is one love

All we need is one love, one heart


[Hook/Chorus]

Touch a life today

Touch a life today

E no matter wetin you get

Try to touch a life today

Touch a life today

Touch a life today

As you dey work, you dey successful

Say make you touch a life today


[Verse 2]

As you dey work you dey pray

Make e better, make you hamma, make you successful

And if e work for you

Remember say some people dey

Dem never belleful

I say na one drop of water

Dey create an ocean eh

So make we join hand together

To better our nation

So if I do for one person

Yo do for another person

Na so we go dey multiply all out blessing

And if e getti one lesson wey we don learn for this world

Is Greatness dey inside every person eh

So if you believe in good

And you believe in humanity

Let’s stand forward

And let the people laugh up in reward


[Hook/Chorus]

Touch a life today

Touch a life today

E no matter wetin you get

Try to touch a life today

Touch a life today

Touch a life today

As you dey work, you dey successful

Say make you touch a life today (x2)