Na na na na na!!! na

Na na na na na!!! yeh

Na na na na na

Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier

Rewire, no need them turaya

Chai! Tumbaya, together amplifier

Oya! Oya! rewire no need them turaya

As I see you so, I suspect you ooh

Cause I know you and the gold eeeh

And as you see me so, and I know you know

Say I get only God eeeh eeh

All I know you want the answer

Just like every monkey want Banana

That's why you have to work harder

Work hard you get to the lamba (lamba)

Cause the lamba is the thing that every body want to see see see

They want gold eh eeeh

So lets work, work for you as you work for them too

So you can see your testimoniii eeeh

Whether you dance hip hop or you dance makossa

Na any namе wey you like you go answer

Whеther Johnson or you be Hamza

Make you work, make you dey halla

Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier

Rewire, no need them turaya

Chai! Tumbaya, together amplifier

Oya! Oya! rewire no need them turaya

Aah hu aaaah, ooh what a lovely day

See us, as we dey here so, I just wan dey feel-high-re

Eeh eeh eh, he too like ishoro

You see me, as I dey here so, I just wan dey feel-high-re

Eeh eeh eh, he too like ishoro

Wetin you dey find? Make you shine your eye well well ooh

Shine your eye well well ooh

Where you dey go, wetin you dey find?

Make you look well well ooh

Look well well ooh

Where you dey go, wetin you dey find?

Make you shine your eye well well ooh

Shine your eye well well ooh

Where you dey go, wetin you dey find?

Make you look well well ooh

Make you look well well ooh

As I see you so, I know you like better thing ooh

See as your eyes dey shook oohh eeh

You wan chop me as you wan chop the anger

Be careful make you no put hand for fire

Anyhow wey you do, my guy you go tire

Eh eh, you go tire, tiiiire

Na who ah ah! go waka round the way?

See us, as we dey here so, I just come to feel-high-re

Eeh eeh eh, he too like ishoro

You see me, as I dey here so, I just come to feel-high-re

Tumbaya, together amplifier

Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier

Rewire, no need them turaya

Chai! Tumbaya, together amplifier

Oya! Oya! rewire no need them turaya

Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier

Rewire, no need them turaya

Chai! Tumbaya, together amplifier

Oya! Oya! rewire no need no turaya

Oh what a holiday, what a holiday

You see me, as I dey here so, I just come to feel-high-re

Aah hu aaaah, oh what a holiday