4 Instance

By 2Baba

On Grass 2 Grace

Released on July 10, 2006

6K Views

Thumbnail

[Intro]

Chee, che

Ehn? Ehn? Ehn?

Who dey, eh, wetin dem talk?

Ehn? Ehn? (Hun)

Na, ai, chai, wetin dem talk?

Chineke me, no be small thing o

Halla oyi eh, halla oyi eh, yeah

Halla oyi eh, yeah


[Verse 1]

See for instance

Say I be the one wey dem give chance

Say I be one wey dey make plans

For all man to benefit abi

To make we disagree, to agree to create chance

But now I am not of importance

'Cause, now, I am looking from a distance

That's why you give them the chance

To do us and turn us to victim of circumstance

Them just dey ignore our existence

Them get us use do excuse to buy chance

Ai, them no wan know say we dey, them dey use us dey play

All we get is a pursing glance

Anytime we stand for resistance

When them in the act of exploitance

Abi we just be living in a trance

Lord! Oh my God!


[Chorus]

Halla oyi eh!

The thing what I'm feeling is a feeling of love

And then you know say it so, so

Halla oyi eh!

In your house or you in a motor and you dey a go slow

Halla oyi eh!

This thing is affecting your being and it's killing your soul

Halla oyi eh!

Halla oyi eh for the thing wey you see dey make you halla oyi eh, halla oyi eh

See this type of thing wey we dey feel dey make me dey want to dey, to dey

Halla oyi eh!

Even if I want to dey cheat I go still dey want to dey, to dey

Halla oyi eh!

Stand, look around you and I bet you go dey want to dey, to dey

Halla oyi eh!

Halla oyi eh, for the thing wey you see wey make you halla oyi eh


[Verse 2]

For instance, say emi ni Baale of Nigerians

Shey I go dey respect your own stance?

Shey I go create the scenery for better to plenty

To dey make we dey give chance

Instead of to dey pack the money go France

Dey make suffer to full in abundance

Dey make me to wan run away to a place wey e be say I go dey feel like to breakdance

Where dem go respect my skills for instance

Where dem go no go just there dey play pranks on top the people wey work the way, wey give them the key

To the door to the substance

Wey dem just dey use with freelance

Their looting no dey give us assurance

Repentance no dey their plans eh

Create annoyance for my heart


[Chorus]

So halla oyi eh!

The thing what I'm feeling

Is a feeling of love

And if you know say it so, so

So halla oyi eh!

In your house o

Or you in a motor

And you dey a go slow

Just halla oyi eh!

This thing is affecting your being

And it's killing your soul

Halla oyi eh!

Halla oyi eh for the thing wey we see

Dey make you halla oyi eh

See this type of thing wey we dey feel

They make me dey want to dey, to dey

To dey halla oyi eh!

Even if I want to dey chill

I go still dey want to dey, to dey

Halla oyi eh!

Stand, look around you (Chineke meh)

And I bet you go dey want to dey, to dey (Ai, chai)

To dey halla oyi eh!

Halla oyi eh, for the thing wey you see wey make you halla oyi eh

Halla oyi eh! (Halla oyi eh!)

Halla oyi eh! (Ooh, ooh-ooh-ooh)

Halla oyi eh!

Eh!


[Outro]

Make we dey give chance

Instead of gather money dey dey go France

Ai, hmm, not to dey come dance

Ei, baale of Nigerians

Halla oyi eh!

Halla oyi eh, eh-eh, halla oyi eh!

Halla oyi eh!

Halla oyi eh!

Halla oyi eh!

Halla oyi eh eh eh

Halla oyi eh!

Chineke meh!

Halla oyi eh!

Halla oyi eh eh eh